97 (Album Version)

作词:佚名

作曲:Femi Anikulapo Kuti

所属专辑:The Definitive Collection

歌词

@migu music@

97 - Femi Kuti (菲米·库堤)

The time don come for me to talk

Before I talk make I thank everyone

For the support you na give my family

During our troubles you my friends

Una dey with me

Ninety-seven

I shall never forget

Ninety-seven

The pain the sorrow the stress

I want to thank you my friends

I want to thank you my friends

Jigbolo Jigbolo Jigbolo

Jigbolo Jigbolo Jigbolo

Oh yes I remember

The day all of us we gathered

To pay our respect to the one and only Fela

We carry am go him house

Before him spirit go for Eledumare Palace I say

Together we waka

To carry Fela oh

For those wey no know

Na that day them know

Say the people them love Fela oh

Together we waka

To carry Fela oh

From TBS we waka

Reach Ikeja waka

Seven hours waka

Just to carry Fela

Together we waka

To carry Fela oh

The young and the old

The strong and the weak

The rich and the poor

Them gather to carry Fela

Together we waka

To carry Fela oh

And then we want start to relax

We no know our problems just start

From no where we hear

Cousin Fran just pas

Just like that she die

We start to wonder why

Enough is enough

The people start to talk

The problems don too much

As we start to relax

Again and then suddenly we hear

Na the matter of my sister Sola

Come make all of us weak for body

Again we asked ourselves why

For she was too young to die

As we dey cry na so we dey try

Dou struggle to save our life

The doctors themselves them dey lie

Them want to get money to survive

The thing wey dey pain me pass

Na the way she suffer before she died

Na so them dey cut cut

Dey chook chook

Making experiment with human life

Ninety-seven ninety-seven

My sister Sola oh Oh Oh

Ninety-seven ninety-seven

I shall never forget

Ninety-seven Ninety-seven

I shall never forget

Jigbolo Jigbolo Jigbolo

Jigbolo Jigbolo Jigbolo

Jigbolo Jigbolo Jigbolo

Oh yes I remember

展开