Enjoy

作词:Blaise Beatz,Tekno

作曲:Blaise Beatz,Tekno

所属专辑:Old Romance

歌词

歌曲名 Enjoy

歌手名 Tekno

作词:Tekno/Blaise Beatz

作曲:Tekno/Blaise Beatz

Body dem

Body dem

Tekno

Person wey know person

E no dey kill person

If you wan know person

No go force person

I no dey sick

You wan gimme medicine

I get money o

You wan help me spend my money

Allow me to enjoy myself

Allow me to enjoy myself

Allow me to enjoy myself

Allow me to enjoy oh no

Allow me to enjoy myself

Allow me to enjoy myself

Allow me to enjoy myself

Allow me oh oh

I'm a winner I'm a winner I'm a winner

Just believe that I'm a winner

I say just believe oh

I will never do it like you do it

Just believe I'ma do it do it

Let me do it like I do it how I do it

Allow me to enjoy myself

Allow me to enjoy myself

Allow me to enjoy myself

Allow me to enjoy allow me o

Allow me to enjoy myself

Allow me to enjoy myself

Allow me to enjoy myself ye ye ye ye

O mamamu

Kpe kpe kpe

Kpriiikpe body dem

O mamamu

Kpe kpe kpe

If you no want make I happy o

Something go do you

Something go do you

Water go choke you

Thunder go yawa you

Something go do you

Something go do you

Water go choke you

Something go do you

Allow me to enjoy myself

Allow me to enjoy myself

Allow me to enjoy myself

Allow me to enjoy

Allow me to enjoy myself

Allow me to enjoy myself

Allow me to enjoy myself

展开