Oh No

作词:Alpha P

作曲:Alpha P

所属专辑:African Heat(Explicit)

歌词

Oh No - Alpha P

作词:Alpha P

作曲:Alpha P

Baby oh no

Baby oh no ah

Come take my soul

Hmmm

Would you love someone like me my girl

Wey no get any money

But I go treat you well

Oya bebe

Would you love someone like me my girl

Wey no go give you problem

But go fit solve your problems aah

Hold on

Tell me wetin me I no go do for love

Many thing you tell me I go do full stop

Big money me I no fit do

Oh no baby

Just call

Anytime I dey available

True love

No be by money we go dey prove

No run

Baby why you wanna do me so oh

Baby oh no

Baby oh no oh

Where you want go

Come take my soul

Baby oh no

Baby oh no oh

Where you want go

Come take my soul oh no

Oh oh oh no

Where the green light goes

I so my lady she go go

She no go suffer for me oh

Abi na lovin' she go chop

And all the people they don't know

That I've been waitin' on the road

I no know wetin do me oh

Wey turn me to full mumu

Oh yeah yeah I'm in trouble

Hold on

Tell me wetin me I no go do for love

Many thing you tell me I go do full stop

Big money me I no fit do

Oh no baby

Just just call

Anytime I dey available

True love

No be by money we go dey prove

No run

Baby why you wanna do me so oh

Baby oh no

Baby oh no oh

Where you want go

Come take my soul

Baby oh no

Baby oh no

Where you want go

Come take my soul

Oh no

展开