歌词
@migu music@
Jo - Rema
Lyrics by:London/Kemy Siala
Composed by:London/Kemy Siala
Another banger
Oya baby jo-jo-jo-jo-jo
Jo-jo-jo-jo-kijo
Baby girl you promise say you no
Go play me like Rona-na-naldinho
Ay I'm in love with my African woman
Angelique Kidjo
Me I don tell my mama
Say na you be my wife o
Hmm Omotola you dey boost my dada
Woah woah woah woah
I like it when you dey call me dada
Woah woah woah woah
Other girls they dey bu bu ga ga
Woah woah woah woah
Only you be my baby pana
Woah woah woah
Where you dey o
When I dey call your phone
You no dey pick my call
Baby wetin your friends don talk
Shey na because I be star
Dem talk say I dey get many girls
Me I no go lie I dey get
But baby na you I choose
Come baby Juma gimme sugar
You dey gimme sugar
Ahhaa
Plenty calories dey for your sugar o hmm
Come baby Juma gimme sugar o ginger
You dey pull my trigger
Jo-jo-jo-jo-jo
Jo-jo-jo-jo-kijo
Jo-jo-jo
Baby girl you promise say you no
Go play me like Rona-na-naldinho
I'm in love with my African woman
Angelique Kidjo
Me I don tell my mama say
Na you be my wife o ay
Hmm no mind them all of
Them they go deceive you o
Hmm if I tell you say
I love you baby dey believe me o
Hmm they dey use corner eye
All of them they dey jealous you o
Hmm if I give them chance all of them
They go dey rush me o dey rush me o
Tell me why you con dey
Baby no dey vex for me o
Anytime wey you dey vex I go give you muah
I go give you mmm hmm Obianuju
This you love na juju juju juju
Oya baby jo-jo-jo-jo-jo
Jo-jo-jo-jo-kijo
Jo-jo
Baby girl you promise say you no
Go play me like Rona-na-naldinho
Rona-na-naldinho
I'm in love with my African woman
Angelique Kidjo
Me I don tell my mama say
Na you be my wife o
Hmmm Obianuju
Say this love is true
You dey make me do like fool
Hmm
Hm Obianuju
Hm this love is true
You dey make me do like fool
Aaaaaa
展开