Anybody

作词:Damini Ogulu

作曲:Damini Ogulu

所属专辑:Anybody

歌词

歌曲名 Anybody

歌手名 Burna Boy

作词:Richard Isong/Damini Ogulu/Malik Venna

Aww awww

Gbese

Aww awww

I don' charge my energy I no get time for no enemy

Tori pe won le tomi

Nothing wey person never see

Omo nothing wey person never see

Forget I say fashi

Very soon expecting

Je kawon padi eh jen be

I dey kaku dey gbese

Jejeli jeje jeje

I been dey answer them yes sir

Now na me dem dey answer yes sir

Respect is reciprocal

Even though una know say I special

Anybody wey no want to soji

Anybody wey no dey carry body

Nack am something ah ah

Nack am something

To ba ta fele fele

Nack am something

You won chop kpe you never work

Na because me sef I never talk

I look you dey laugh you gon gon gon gongongon

I sha know say the time go come

Omo I know say the time go come

Wey you no go fit lie no more

Omo omo life na turn by turn

Whether you like or not

To ba ginger me gbeskele go burst

Ki gbe je kan gbo oh

Anybody wey no want to soji

Anybody wey no dey carry body

Nack am something ah ah

Nack am something

To ba ta fele fele

Nack am something

Very soon expecting

Je kawon padi e jen be

I dey kaku dey gbese

Jejeli jeje jeje

I been dey answer them yes sir

Now na me dem dey answer yes sir

Respect is reciprocal

Even though una know say I special

Anybody wey no want to soji

Anybody wey no dey carry body

Nack am something ah ah

Nack am something

To ba ta fele fele

Nack am something

Gbese

Eni to ba ta fele fele la'go lori won

Eni to ba ta fele fele la'go lori won

Eni to ba ta fele fele la'go lori won

Eni to ba ta fele fele la'go lori won

展开