temptations

作词:Kyle Jack Flamigni Monkman,Kevin Mike Gbaguidi,Stanley Omah Didia

作曲:Stanley Omah Didia,Kevin Mike Gbaguidi,Kyle Jack Flamigni Monkman

所属专辑:Boy Alone (Explicit)

歌词

temptations - Omah Lay

作词:Stanley Omah Didia/Kevin Mike Gbaguidi/Kyle Jack Flamigni Monkman

BGRZ this is a banger

How do you love like that

Your eyes no dey dry water

Today I dey on this one

Tomorrow that one

If it wasn't for you

Wetin aboy for do

In all of these temptations temptations

Wey dey inside my life you still hold me strong

You see in all of these temptations temptations

Wey dey inside my life you still hold me strong

Oh-oh oh oh-oh

My rizzler

When I dey down I roll one

To go back up

Oh-oh oh oh-oh

My day one

From way back you dey there

You no give up

When I don backslide

In my passions and in my prayers

When I no get occupation

Only you see my potentials

I don't even keep up with my family

Barely even post my picture on Insta

Cannot deny that I got issues sadly

But you dey for me today

You dey tomorrow

Muna gi go be forever

All the things you wish for me

I wish for you

Me and you together forever

In all of these temptations temptations

Wey dey inside my life you still hold me strong

You see in all of these temptations temptations

Wey dey inside my life you still hold me strong

Oh-oh oh oh-oh

My rizzler

When I dey down I roll one

To go back up

Oh-oh oh oh-oh

My day one

From way back you dey there

You no give up

展开