Give Them

作词:Koker

作曲:Koker

所属专辑:Afrobeat Vol, 13

歌词

@migu music@

@migu music@

Ah

Customer is always right

I tell you

koker

I don't wana sing I don't wana sing

Now I wana sing

You don't like the song now you hear the song

Now you like the song

You don't wana love you don't wana love

Now you fall in love

You don't wana touch you don't wana touch

Now you don dey touch

You don't wana kiss you don't wana kiss

Now you don dey kiss

You don't wana ah you don't wana ah

Now you don dey ah

Oya give them give them

Oya give them

Funwo too

Oya give them give them

Oya give them

Funwo too

Oya funwo kobax2

Oya funwo koba

Ema funwo koba

Funwo koba funwo

No tell me what I know

What I what I know

Na me know hpow much wey dem pay for show wey dem pay for show

When dem demand

Me I supply

Which one be your own

I do my own plus why you come dey bone

Ibiti mofelo fekilo

Mofekiri shiriti mafildu

Anything dey go

I go dey match dey go

As them dey want am oo

I go dey give them oo

You don't wana love you don't wana love

Now you fall in love

You don't wana touch you don't wana touch

Now you don dey touch

You don't wana kiss you don't wana kiss

Now you don dey kiss

You don't wana ah you don't wana ah

Now you don dey ah

Oya give them give them

Oya give them

Funwo too

Oya give them give them

Oya give them

Funwo too

Oya funwo kobax2

Oya funwo koba

Ema funwo koba

Funwo koba funwo

Na from cross from pikin dey work small pikin dey work

And na from work man pikin dey chop man pikin dey chop

After we chop man pikin must fvck man pikin must fvck

They wan see the end but we no get bus stop

Ibiti mofelo fekilo

Mofekiri shiriti mafilodu

Anything dey go

I go dey match dey go

As them dey want am oo

I go dey give them oo

You don't wana love you don't wana love

Now you fall in love

You don't wana touch you don't wana touch

Now you don dey touch

You don't wana kiss you don't wana kiss

Now you don dey kiss

You don't wana ah you don't wana ah

Now you don dey ah

Oya give them give them

Oya give them

Funwo too

Oya give them give them

Oya give them

Funwo too

Oya funwo kobax2

Oya funwo koba

Ema funwo koba

Funwo koba funwo

展开