歌词
@migu music@
Gbogbo Titi - Frank Edwards
Lyrics by:Frank Edwards
Composed by:Frank Edwards
Wamp on the beat
Rock town on the building
Yeah
Rich boys let's go
Anything wey you say
Make I you do I go do
Anything you say
Make I talk I go talk eeeh
Na you be the one
Wey they make me fine fine
Anywhere where you say
Make I go I go go
Anything you talk
Na him I go do oooh
Na you be the God
Wey change my life
The way you love me
Make me dey shout
Any thing wey you say
You go do
Baba you've been good to me
Good to me
This love dey make me wonder
So glad you are my father
Nothing go put us under
Papa take all the glory
Kon kon kon tinko yeah
Iyann oooh
Kon kon kon tinko yeah
Imara nma
Kon kon kon tinko yeah
Iyanu oooh
Kon kon kon tinko yeah
Papa take all the glory
Anything you talk
Na so e dey be
Anyone you bless
Is blessed forever
Who wan curse the one
You don bless oooh
You don bless oooh
Na wetin na wetin
I go give you papa
You too much you too much
You too much leee
Jehova nara ekele nara ekele
Imara nma eeeh
The wey you love me
Make me dey shout eeeh
Everything wey you say
You go do eeeeh
Baba you've been good to me
Good to me
This live dey make me wonder
So glad you are my father
Nothing go put us under
Papa take all the glory
Kon kon kon tinko yeah
Iyanu oooh
Kon kon kon tinko yeah
Imara nma
Kon kon kon tinko yeah
Iyanu ooooh
Kon kon kon tinko yeah
Papa take all the glory
Tintin gbongbo tintin
Tintin gbongbo
Tingbongbo tingbongbo
Oooh tintin
Gbongbo tintin
Tintin gbongbo tintin gbo
Gbongbo tintin
Tingbongbo oohh
Tintin gbongbo tintin
Tintin gbongbo
Tingbongbo tingbongbo
Oooh tintin
Gbongbo tintin
Tintin gbongbo tintin gbo
Gbongbo tintin tingbongbo
Imaran nma
Gbongbo tingbo eeeh
Iyanu oooh
Gbongbo tingbo eeeeh
Imara nma
Gbongbo tingbo eeeeh
Iyanu oooh
Gbongbo tingbo eeeh
Papa take all the glory
Anything you talk na so e dey be
Anyone you bless is blessed forever
Who wan curse the one
You don bless oooh
You don bless oooh
Na wetin na wetin
I go give you papa
You too much you too much you too much leee
Jehova nara ekele nara ekele
Imara nma
Gbongbo gbo tin gbo eeeeh
Iyanu oh
Gbongbo gbo tin gbo eeeeh
Imara nma
Gbongbo gbo tin gbo
Iyanu oh
Gbongbo gbo tin gbo eeeeh
Papa take all the glory
Take all the glory
展开