Suffri (Band Version)

作词:nneka egbuna

作曲:F. Samadzada,Jonas da Silva Pinheiro

所属专辑:Nneka... To and Fro

歌词

歌曲名 Suffri (Band Version) 歌手名 Nneka

作词:Nneka Egbuna

作曲:Farhot Samadzada+Nneka Egbuna+Jonas Da Silva Pinheiro

Una dey talk of ur elections Nigerians Nigerians

We dey talk of resolutions naija naija

We dey talk about revolution oya but

Tell me where solution dey because nothing dey change

We just dey yan we just dey spray

we just dey rake all these lies so

Suffri Suffri with my soul jeh jeh jeh jeh

Don't you tamper with my soul eh eh

Na only d rich man still dey gain oh

All d moni where I dey go oh

Still u see na only poor man dey suffer

Brother and still your wish na my order oh

But nothing dey change we just dey yan

We just dey spray

we just dey rake all these lies

Suffri Suffri with my soul oh yeh yeh yeh

Oga fulfill my wishes to travel to distant places

But allow my soul not to perish 4 me to be dressed in laces

As this life goes on I remember all the things I have achieved

The sunset thunder and the storms

show that we have truly really been deceived

Na truth wen dem dey talk say na wetin your sow

Na I you go reap still na so

so lie na I we dey spread spray dey open eye to see deceit oh

To see us rise we must fall

we must rejuvenate

Suffri Suffri with my soul oh yeh yeh yeh

Suffri Suffri with my soul oh yeh yeh yeh

Suffri Suffri with my soul oh yeh yeh yeh

Suffri Suffri with my soul oh yeh yeh yeh

Suffri Suffri with my soul oh yeh yeh yeh

Suffri Suffri with my soul oh yeh yeh yeh

Suffri Suffri with my soul oh yeh yeh yeh

Suffri Suffri with my soul oh yeh yeh yeh

Jeh o jeh jeh jeh oh

Jeh o jeh jeh jeh oh

Jeh o jeh jeh jeh oh

Jeh o jeh jeh jeh oh

Jeh o jeh jeh jeh oh

展开