歌词
@migu music@
Plenty Loving - WizKid
Lyrics by:Ayodeji Ibrahim Balogun
Composed by:Ayodeji Ibrahim Balogun
Same and you know say Big Wiz I know same
E don dey tey I wan tell you
Many things wey dey my mind I wan tell you
Bless the day that I find you
All the things wey dey my mind I wan show you
I'm on the road on a daily
Na wetn me and you go chop I wan find you
'Cause I go love you jęję
And I go give you make you sempe oh
Hey I go love you baby sempe oh
I'm all loving all on your touch I wan pępę oh
Shebi'wo ni mo fę fę oh
Man no go use your love no gree tętę oh
But you know sisi nęnę oh
Say this kind of loving I wan jęnbę oh jęję
I go let your body know
Baby let nobody know
I wan let your body know
Carry go carry go
I go let your body know
Baby let nobody know
I wan let your body know
Carry go carry go
Girl I go meet you for down down
Dem dey call me Mr lover
I go give you many loving
Say I go kill you with this loving oh
Girl I go meet you for down down
I go give you many loving
I go give you plenty loving
Girl I go kill you with this loving
Girl nobody whine pass you
And the things you dey do with your waist
Girl e pass me than you
Yeah yeah yeah yeah
Girl you dey burn pass Claro
And you type I never seen my girl no wayo
I go let your body know
Baby let nobody know
I wan let your body know
Carry go carry go
I go let your body know
Baby let nobody know
I wan let your body know
Carry go carry go
Girl I go meet you for down down
Dem dey call me Mr lover
I go give you many loving
Say I go kill you with this loving oh
Girl I go meet you for down down
I go give you many loving
I go give you plenty loving
Girl I go kill you with this loving oh
Mogbe mogbe mogbe mogbe mogbe
Whine your body mogbe
Mogbe mogbe mogbe mogbe sho'gberi mogbe
Whine your body mogbe
展开