Anoti(Explicit)

作词:暂无

作曲:暂无

所属专辑:Made In Lagos: Deluxe Edition

歌词

@migu music@

Anoti (Explicit) - WizKid

Lyrics by:Ayodeji Ibrahim Balogun/Peace Emmanuel Oredope/Akinbiyi Abiola Ahmed

Composed by:Ayodeji Ibrahim Balogun/Peace Emmanuel Oredope/Akinbiyi Abiola Ahmed

Yeah yeah-yeah-yeah

How e dey go now

Yeah oh yeah yeah

Yeah

Mm mm-hmm mm

Mm hmm mm

Pppp

Turn up your body make you feel alright

Fly in the kele wey go cool my mind

Qué paso

I wan do anything I want tonight

Woah woah

Make we do anything we want tonight

Turn up your body make you feel alright

Fly in the kele wey go cool my mind

Na so na

I wan do anything I want tonight

Woah

Make we do anything we want tonight

Say I go dey we ah go dey dey-dey-dey ooh yah gbe

Ooh yah gbe gbe-gbe-gbe me ah go dey

And I go dey dey-dey-dey ka rotay

Yeah yeah dey dey-dey-dey like rotay

Till I go dey-dey-dey Oya gbe

Koya gbe-gbe-gbe Una go dey

She don Dey pay like tey-tey Oya gbe

Oya gbe-gbe-gbe una go dey

She like it fast and slowly

Oh ah

Sometimes she dey confuse me

Mi never leave her lonely

Mi never leave her lonely

And I dey turn up when she need me

She like "Kojoro mi jo"

She say she don't want no one o but me

So I give ya what you need

Yeah

Turn up your body make you feel alright

Fly in the kele wey go cool my mind

Qué paso

I wan do anything I want tonight

Woah woah

Make we do anything we want tonight

How you dey na

Turn up your body make you feel alright

Uh

Fly in the kele wey go cool my mind

Na so na

I wan do anything I want tonight

Woah

Make we do anything we want tonight

Say I go dey we ah go dey dey-dey-dey ooh yah gbe

Ooh yah gbe gbe-gbe-gbe me ah go dey

And I go dey dey-dey-dey ka rotay

Yeah yeah dey dey-dey-dey like rotay

Till I go dey-dey-dey Oya gbe

Koya gbe-gbe-gbe Una go dey

She don Dey pay like tey-tey Oya gbe

Oya gbe-gbe-gbe una go dey

Yeah she dey sweet pass melody

Yeah

She got the thing wey dey make ah man sing

Yeah

And I no dey leave she no dey leave

Yeah

And she dey call me Mr. Romantic

Yeah yeah

I f**k the yansh she dey bend on her knees

Yeah

For the lovin' ah dey give she never seen

Yeah

Haffi go love you tonight

Or haffi love you for life

Oh she dey turn up my mind

She say she dey for only me oh

She say she like to joromi oh

She say she don't want no one oh

But me

So I dey give her all she needs

Say I go dey we ah go dey dey-dey-dey ooh yah gbe

Ooh yah gbe gbe-gbe-gbe me ah go dey

And I go dey dey-dey-dey ka rotay

Yeah yeah dey dey-dey-dey like rotay

Till I go dey-dey-dey Oya gbe

Koya gbe-gbe-gbe Una go dey

She don Dey pay like tey-tey Oya gbe

Oya gbe-gbe-gbe una go dey

展开